How Nigeria Gain Independence - BBC News Pidgin
Maybe your like

Wia dis foto come from, Getty Images
On October 1, 2021, Nigeria go be 61 years but her journey to become kontri begin many-many years before her independence.
Wetin you sabi about how Africa most populous nation and how she get independence on October 1, 1960?
Before colonialism
Before Europeans come Africa, as early as 1100BC, different kingdoms and empires come settle for wetin today be Nigeria.
Some of di settlers na Kingdom of Nri, Benin Empire, Oyo Empire, Borno Empire plus Hausa kingdoms.
Kontinu to dey readAll dis different settlers bin dey do business wit each oda during dis time.
During colonialism and amalgamation
From 15th century - dat na between January 1, 1401 to December 31, 1500 - European slave traders enta Africa.
Dem sell Africans as part of di Atlantic or Transatlantic slave trade.
Inside di area wey today be Nigeria, di European slave traders first use Badagry port wey dey for Lagos to cari slaves.
Skip Di one wey oda users dey read well well and continue readingDi one wey oda users dey read well well
'Why I ask my husband for open marriage afta ten years'
All di charges against ex-AGF Malami as court remand am, son for DSS custody ova alleged terrorism financing, arms possession
'Painful times for my marriage' - Melinda French Gates react to ex-husband in Epstein files
Gospel legend Ron Kenoly die at 81
End of Di one wey oda users dey read well well
Di slave trade last till di 19th century, dat na witin 1801 to 1900.

Wia dis foto come from, Getty Images
British forces enta Lagos for 1861 and afta di 1884/1885 Berlin conference, Lagos become British colony for 1886.
Southern Nigeria become British protectorate for 1900 and dem amalgamate (join) am wit Lagos colony for 1906.
Also for 1905, northern Nigeria become British protectorate.
Lord Lugard become di govnor general and on January 1, 1914, im join di north and south protectorate togeda to become one kontri, Nigeria.
Independence
During di British rule, fight-fight among di different regions for Nigeria make goment work difficult.
By 1951, dem divide di kontri into north, east and western region, each region wit im own house of assembly.

Wia dis foto come from, Getty Images
Britain kontinu to rule Nigeria until one act of di British parliament give Nigeria independence witin di commonwealth on October 1, 1960.
Dem come form new constitution wey arrange federal system wit elected prime minister and ceremonial head of state.
Di NCNC party, wey Nnamdi Azikiwe dey lead come collabo wit Abubakar Tafawa Balewa NPC party afta none of dem win majority for di 1959 elections.
Na so Balewa come dey serve as prime minister, while Azikiwe come be president of di Senate.
- Politics
- Nigeria
- Nigeria politics

Checkout how Nigeria plan to celebrate dia 61st Independence Day
30th September 2021
DSS deny killing of Dr Chike Akunyili
30th September 2021
Top Tori
'Di armed men wey reach 100, burn houses and begin kill anytin wey dem see' – Eyewitnesses tok about 'Kwara massacre'
one hour wey don passDi 22 grounds wey Nnamdi Kanu give as reason to appeal im conviction by di Federal High Court
4 hours wey don passCourt give reason why e reduce Ghana former fetish priestess 'Agradaa' jail term from 15 years to 12 months
2 hours wey don pass
Informate me

Wetin we know about di kidnap of NBC News anchor Savannah Guthrie mother
5 hours wey don pass
Gunmen reportedly kill ova 100 pipo for Kwara state
4th February 2026
'Wetin Senate do no be Electoral reforms, na betrayal of public trust' – Yiaga react to di electoral amendment
4th February 2026
Seven million cancers yearly dey preventable as report list contributors to more dan 18 million cancer cases
4th February 2026
Saudi Arabia launch passport for camels
4th February 2026
Gospel legend Ron Kenoly die at 81
3rd February 2026
'Why I ask my husband for open marriage afta ten years'
3rd February 2026

Checkout how Nigeria plan to celebrate dia 61st Independence Day
30th September 2021
DSS deny killing of Dr Chike Akunyili
30th September 2021
Top Tori
'Di armed men wey reach 100, burn houses and begin kill anytin wey dem see' – Eyewitnesses tok about 'Kwara massacre'
one hour wey don passDi 22 grounds wey Nnamdi Kanu give as reason to appeal im conviction by di Federal High Court
4 hours wey don passCourt give reason why e reduce Ghana former fetish priestess 'Agradaa' jail term from 15 years to 12 months
2 hours wey don pass
Informate me

Wetin we know about di kidnap of NBC News anchor Savannah Guthrie mother
5 hours wey don pass
Gunmen reportedly kill ova 100 pipo for Kwara state
4th February 2026
'Wetin Senate do no be Electoral reforms, na betrayal of public trust' – Yiaga react to di electoral amendment
4th February 2026
Seven million cancers yearly dey preventable as report list contributors to more dan 18 million cancer cases
4th February 2026
Saudi Arabia launch passport for camels
4th February 2026
Gospel legend Ron Kenoly die at 81
3rd February 2026
'Why I ask my husband for open marriage afta ten years'
3rd February 2026
Di one wey dem dey read well well
- 1'Why I ask my husband for open marriage afta ten years'
- 2All di charges against ex-AGF Malami as court remand am, son for DSS custody ova alleged terrorism financing, arms possession
- 3'Painful times for my marriage' - Melinda French Gates react to ex-husband in Epstein files
- 4Gospel legend Ron Kenoly die at 81
- 5Court give reason why e reduce Ghana former fetish priestess 'Agradaa' jail term from 15 years to 12 months
Tag » How Did Nigeria Gain Independence
-
History Of Nigeria - Wikipedia
-
Independent Nigeria | Britannica
-
Nigeria Gains Independence From Britain - African American Registry
-
How Did Nigeria Gain Independence In 1960? - Nigerian Finder
-
Nigeria Gained Independence From The United Kingdom
-
11 Facts You Should Know About Nigeria As It Celebrates 60 Years ...
-
Nigeria Gained Her Independence | TODAY IN HISTORY - YouTube
-
How Did Nigeria Gain Independence? | Homework.
-
From Self-rule To Civil War: Nigeria's Independence, 60 Years On
-
The Fight For Nigerian Independence - The Guardian Nigeria News
-
The Road To Independence, 1957-1960 - De Gruyter
-
What Nigerian Independence Means - Jstor
-
33. Nigeria (1960-present) - University Of Central Arkansas