Oscars 2022 Date And Time: 94th Academy Awards Ceremony ... - BBC

Oscars 2022 date and time: 94th Academy Awards ceremony, all you need to know
Oscars 2022 date and time: 94th Academy Awards ceremony, all you need to know

Wia dis foto come from, EPA

Wetin we call dis foto, Final preparations as e dey happun outside di Dolby Theatre on Hollywood Boulevard
27 March 2022

Oscars 2022, di 94th Academy Awards dey hold for Los Angeles on Sunday.

Hollywood dey ready for dia biggest night of di year, as di stars dey ready to attend di ceremony.

Will Smith, Benedict Cumberbatch, Dame Judi Dench and Troy Kotsur dey among di nominees for di acting categories.

Dis na di first time di actor dey get Oscar nominations since 2007 when e gbab nominations for The Pursuit of Happyness.

Kontinu to dey read

Most nominations go to The Power of the Dog wey Benedict Cumberbatch act with 12 nomination.

  • Oscars 2022 Nominees list don comot

As well as Dune wey Zendaya and Timoth Chalamet follow act for wey gbab 10.

Follow di action live on di BBC News website from 23:00 BST on Sunday.

Dis na some of di things to look out for.

Skip Di one wey oda users dey read well well and continue readingDi one wey oda users dey read well well
  • Canada PM wit construction workersCanada announce new 2026 Express Entry categories for international workers
  • Visa application on Canada flagCanada reject ova 2 million applications - why dem dey cut temporary residents
  • Women on hijab and some for white robeRamadan and Lent season - Wetin be intermittent fasting?
  • Nigeria hopes to qualify for the world cup even if it is though the back doorNigeria dey go World Cup 2026? How far Fifa verdict on DRC

End of Di one wey oda users dey read well well

Oscars 2022 main nominees

  • The Power of the Dog - 12
  • Dune - 10
  • Belfast - 7
  • West Side Story - 7
  • King Richard - 6
  • Don't Look Up - 4
  • Nightmare Alley - 4
  • Drive My Car - 4
Oscars 2022 date and time: 94th Academy Awards ceremony, all you need to know

Wia dis foto come from, Glen Wilson/Amazon

Wetin we call dis foto, Javier Bardem and Nicole Kidman both don dey nominated for Being di Ricardos

Oscars 2022 date and time

Di Oscars Award go hold on Sunday, March 27, for di Dolby Theatre for Los Angeles.

94th Academy Awards ceremony go start for 8 p.m. ET on Sunday wey be 01:00 AM Monday, in Lagos.

Dem go broadcast am live on ABC.

Who go host di 2022 edition of di Oscars?

Afta di show no get host since di 2018 ceremony, di Academy Awards don list three emcees for dis year ceremony.

Regina Hall, Amy Schumer, and Wanda Sykes go be di most present faces during di ceremony.

Producer Will Packer believe each of dem bring a different spice to the show.

Di new things to expect for Oscars 2022

Di Academy don introduce one "fan favourite film" category dis year - Na public votes on social media and di organisation website go determine who go win am.

Although dem tok say di winning film no go receive a gold statuette.

Na just more of a bonus category, wey dem introduce for younger and more online audiences.

Spider-Man: No Way Home, Cinderella and Minamata na just three of di popular new film wey dey likely to be in dis category.

Oscars 2022 date and time: 94th Academy Awards ceremony, all you need to know

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Will Smith don already win best actor for multiple precursor ceremonies and e ;look like to repeat im success for di Oscars

Oscar 2022 Nominees full list

Best actor

  • Will Smith - King Richard
  • Benedict Cumberbatch - The Power of the Dog
  • Andrew Garfield - Tick, Tick... Boom!
  • Denzel Washington - The Tragedy of Macbeth
  • Javier Bardem - Being the Ricardos

Best picture

  • The Power of the Dog
  • West Side Story
  • Belfast
  • Dune
  • Licorice Pizza
  • King Richard
  • CODA
  • Don't Look Up
  • Drive My Car
  • Nightmare Alley

Best actress

  • Olivia Colman - The Lost Daughter
  • Nicole Kidman - Being the Ricardos
  • Jessica Chastain - The Eyes of Tammy Faye
  • Kristen Stewart - Spencer
  • Penelope Cruz - Parallel Mothers

Best supporting actress

  • Ariana DeBose - West Side Story
  • Kirsten Dunst - The Power of the Dog
  • Aunjanue Ellis - King Richard
  • Dame Judi Dench - Belfast
  • Jessie Buckley - The Lost Daughter

Best supporting actor

  • Kodi Smit-McPhee - The Power of the Dog
  • Ciarán Hinds - Belfast
  • Troy Kotsur - Coda
  • Jesse Plemons - The Power of the Dog
  • JK Simmons - Being the Ricardos

Best director

  • Jane Campion - The Power of the Dog
  • Paul Thomas Anderson - Licorice Pizza
  • Steven Spielberg - West Side Story
  • Sir Kenneth Branagh - Belfast
  • Ryusuke Hamaguchi - Drive My Car
  • Read more: The Power of the Dog leads Oscar nominations

Best original screenplay

  • Licorice Pizza - Paul Thomas Anderson
  • Belfast - Sir Kenneth Branagh
  • King Richard - Zach Baylin
  • Don't Look Up - Adam McKay (story by McKay and David Sirota)
  • The Worst Person in the World - Joachim Trier and Eskil Vogt

Best adapted screenplay

  • The Power of the Dog - Jane Campion
  • The Lost Daughter - Maggie Gyllenhaal
  • CODA - Sian Heder
  • Dune - Jon Spaihts, Denis Villeneuve and Eric Roth
  • Drive My Car - Ryusuke Hamaguchi and Takamasa Oe

Best animated feature

  • Encanto
  • Luca
  • The Mitchells vs the Machines
  • Flee
  • Raya and the Last Dragon

Best documentary feature

  • Summer of Soul
  • Flee
  • Ascension
  • Attica
  • Writing with Fire

Best international feature

  • Drive My Car (Japan)
  • The Worst Person in the World (Norway)
  • Flee (Denmark)
  • The Hand of God (Italy)
  • Lunana: A Yak in the Classroom (Bhutan)

Best original song

  • No Time to Die - No Time to Die (Billie Eilish and Finneas O'Connell)
  • Dos Oruguitas - Encanto (Lin-Manuel Miranda)
  • Be Alive - King Richard (Beyoncé Knowles-Carter and Dixson)
  • Belfast - Down to Joy (Van Morrison)
  • Somehow You Do - Four Good Days (Diane Warren)

Best original score

  • The Power of the Dog - Jonny Greenwood
  • Dune - Hans Zimmer
  • Don't Look Up - Nicholas Britell
  • Encanto - Germaine Franco
  • Parallel Mothers - Alberto Iglesias
Oscars 2022 date and time: 94th Academy Awards ceremony, all you need to know

Wia dis foto come from, AFP

Best cinematography

  • Dune - Greig Fraser
  • The Power of the Dog - Ari Wegner
  • The Tragedy of Macbeth - Bruno Delbonnel
  • Nightmare Alley - Dan Laustsen
  • West Side Story - Janusz Kaminski

Best visual effects

  • Dune - Paul Lambert, Tristan Myles, Brian Connor, Gerd Nefzer
  • Free Guy - Swen Gillberg, Bryan Grill, Nikos Kalaitzidis, Dan Sudick
  • Spider-Man: No Way Home - Kelly Port, Chris Waegner, Scott Edelstein and Dan Sudick
  • Shang-Chi and the Legend of the Ten Rings - Christopher Townsend, Joe Farrell, Sean Noel Walker and Dan Oliver
  • No Time to Die - Charlie Noble, Joel Green, Jonathan Fawkner, Chris Corbould

Best film editing

  • Dune - Joe Walker
  • The Power of the Dog - Peter Sciberras‎
  • Don't Look Up - Hank Corwin
  • King Richard - Pamela Martin
  • Tick, Tick... Boom! - Myron Kerstein and Andrew Weisblum

Best costume design

  • Cruella - Jenny Beavan
  • Dune - Jacqueline West and Bob Morgan
  • West Side Story - Paul Tazewell
  • Nightmare Alley - Luis Sequeira
  • Cyrano - Massimo Cantini Parrini and Jacqueline Durran

Best sound

  • Dune - Mac Ruth, Mark Mangini, Theo Green, Doug Hemphill and Ron Bartlett
  • West Side Story - Tod A Maitland, Gary Rydstrom, Brian Chumney, Andy Nelson and Shawn Murphy
  • No Time to Die - Simon Hayes, Oliver Tarney, James Harrison, Paul Massey and Mark Taylor
  • Belfast - Denise Yarde, Simon Chase, James Mather and Niv Adiri
  • The Power of the Dog - Richard Flynn, Robert Mackenzie and Tara Webb
Oscars 2022 date and time: 94th Academy Awards ceremony, all you need to know

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Zendaya and Timothee Chalamet act for Dune

Best production design

  • Dune - Patrice Vermette and Zsuzsanna Sipos
  • Nightmare Alley - Tamara Deverell and Shane Vieau
  • West Side Story - Adam Stockhausen and Rena DeAngelo
  • The Tragedy of Macbeth - Stefan Dechant and Nancy Haigh
  • The Power of the Dog - Grant Major and Amber Richards

Best make-up and hairstyling

  • The Eyes of Tammy Faye - Linda Dowds, Stephanie Ingram and Justin Raleigh
  • Dune - Donald Mowat, Love Larson and Eva von Bahr
  • Cruella - Nadia Stacey, Naomi Donne and Julia Vernon
  • Coming 2 America - Mike Marino, Stacey Morris and Carla Farmer
  • House of Gucci - Goran Lundstrom, Anna Carin Lock and Frederic Aspiras

Best live action short

  • Ala Kachuu - Take and Run
  • The Dress
  • The Long Goodbye
  • On My Mind
  • Please Hold

Best animated short

  • Affairs of the Art
  • Bestia
  • Boxballet
  • Robin Robin
  • The Windshield Wiper

Best documentary short

  • Audible
  • Lead Me Home
  • The Queen of Basketball
  • Three Songs for Benazir
  • When We Were Bullies
  • Jollificate
  • Feem
  • "Oscars 2021 award predictions": [93rd Academy Awards winners]

    Oscars 2021 award predictions

    25th April 2021
  • Mahershala Ali holding an Oscar

    Dis year Oscars fit change Hollywood?

    2nd April 2021
  • Will Smith and Denzel Washington dey nominated for Best Actor

    Oscars 2022 Nominees list don comot

    8th February 2022

Top Tori

  • Interpol crack down on transnational fraud for Nigeria, Kenya and oda Africa kontris

    3 hours wey don pass
  • One victim of Russian content creator wey dey film and release intimate videos of women for Ghana don tok to BBC

    4 hours wey don pass
  • Police detain son of Robert Mugabe for South Africa afta reported shooting

    7 hours wey don pass

Informate me

  • Andrew Mountbatten-Windsor

    Police arrest Andrew Mountbatten-Windsor on suspicion of misconduct in public office

    7 hours wey don pass
  • Canada PM wit construction workers

    Canada announce new 2026 Express Entry categories for international workers

    18th February 2026
  • Women on hijab and some for white robe

    Ramadan and Lent season - Wetin be intermittent fasting?

    18th February 2026
  • Godswill Akpabio and Tajudeen Abbas for di di House of Representatives

    Key changes to di Electoral Act amendment bill lawmakers pass for manual and electronic transmission of election result

    18th February 2026
  • Lantern installations are seen during the Qinhuai Lantern Festival at Fuzimiao, Confucius Temple, in Nanjing, China

    Wetin di 2026 Lunar Year of di Fire Horse mean for you

    17th February 2026
  • silhouette of a troubled woman

    Russian embassy for Ghana chook mouth and oda tins to know about 'pick-up artist' wey allegedly film women and share videos online

    16th February 2026
  • Anthony poison arrow frog dey ontop leaf. Im skin na red wit white stripes

    Wetin be di dart frog toxin wey dem allegedly use to kill Russian opposition leader Alexei Navalny?

    16th February 2026
  • "Oscars 2021 award predictions": [93rd Academy Awards winners]

    Oscars 2021 award predictions

    25th April 2021
  • Mahershala Ali holding an Oscar

    Dis year Oscars fit change Hollywood?

    2nd April 2021
  • Will Smith and Denzel Washington dey nominated for Best Actor

    Oscars 2022 Nominees list don comot

    8th February 2022

Top Tori

  • Interpol crack down on transnational fraud for Nigeria, Kenya and oda Africa kontris

    3 hours wey don pass
  • One victim of Russian content creator wey dey film and release intimate videos of women for Ghana don tok to BBC

    4 hours wey don pass
  • Police detain son of Robert Mugabe for South Africa afta reported shooting

    7 hours wey don pass

Informate me

  • Andrew Mountbatten-Windsor

    Police arrest Andrew Mountbatten-Windsor on suspicion of misconduct in public office

    7 hours wey don pass
  • Canada PM wit construction workers

    Canada announce new 2026 Express Entry categories for international workers

    18th February 2026
  • Women on hijab and some for white robe

    Ramadan and Lent season - Wetin be intermittent fasting?

    18th February 2026
  • Godswill Akpabio and Tajudeen Abbas for di di House of Representatives

    Key changes to di Electoral Act amendment bill lawmakers pass for manual and electronic transmission of election result

    18th February 2026
  • Lantern installations are seen during the Qinhuai Lantern Festival at Fuzimiao, Confucius Temple, in Nanjing, China

    Wetin di 2026 Lunar Year of di Fire Horse mean for you

    17th February 2026
  • silhouette of a troubled woman

    Russian embassy for Ghana chook mouth and oda tins to know about 'pick-up artist' wey allegedly film women and share videos online

    16th February 2026
  • Anthony poison arrow frog dey ontop leaf. Im skin na red wit white stripes

    Wetin be di dart frog toxin wey dem allegedly use to kill Russian opposition leader Alexei Navalny?

    16th February 2026

Di one wey dem dey read well well

  1. 1Canada announce new 2026 Express Entry categories for international workers
  2. 2Canada reject ova 2 million applications - why dem dey cut temporary residentsDe one we dem update for: 20th March 2025
  3. 3Ramadan and Lent season - Wetin be intermittent fasting?
  4. 4Nigeria dey go World Cup 2026? How far Fifa verdict on DRC
  5. 5Police arrest Andrew Mountbatten-Windsor on suspicion of misconduct in public office

Tag » Where Are The Oscars Being Held This Year