Who Is Derrick Jaxn, Im Net Worth And Family? - BBC News Pidgin
Maybe your like

Wia dis foto come from, Getty Images
Derrick Jaxn na social media personality wey dey call im self, Self-Love Ambassador.
E get ova 700,000 subscribers for Youtube wey im don dey post content for di past seven years.
- Wife of relationship expert Derrick Jaxn open up afta her husband confess to cheating
- Relationship ‘expert’ Derrick Jaxn confess to cheating on im wife
E also get 1.3 million followers for Instagram.
Derrick Jaxn bin marry im wife Da'Naia for January 15, 2018 and dem get two pikin.
Kontinu to dey readWetin im dey do?
Oga Jaxn na online relationship expert.
E start im business of "self-love" for 2012 wia im bin dey tell pipo dem about wetin dem suppose know about relationship mata.
Im don chook im mouth for inside some of di most interesting relationship mata of famous pipo. Pipo like, actor Michael B. Jordan and Lori Harvey; TI & Tiny and rapper Future palava dem among plenti more.

Wia dis foto come from, Instagram/@derrickjaxn
Di 31 year old don write seven books about relationship and na di CEO of one couple game wey im call "Mentally Stimulate Me Card Game".
Skip Di one wey oda users dey read well well and continue readingDi one wey oda users dey read well well
US Immigration arrest and detain ex-Ghana finance minister wey dey face corruption charges
Nigeria govment introduce new changes to Waec, Neco exams to stop malpractice
Why Rivers State Assembly wan impeach Govnor Fubara?
Multiple award-winning author Chimamanda Adichie lose one of her twin sons
End of Di one wey oda users dey read well well
E say for im website say di game na to "solve di wahala of tok-tok wey suppose happun for di house of im fans dem."
How much be Derrick Jaxn net worth?
Tori from Biography mask tok say im fit dey make reach $134,500 every year.
Dis no goinclude im money im dey make from im card business or di ten books wey im don write wey include fictional book "A Cheating Man's Heart" Part 1-3 and "Heal Together without Hurting Each Other".
E also dey go on speaking events wey im dey speak on relationship mata as well as Meet and Greet with im fans dem.
Who Be Da'Naia Jackson?
Da'Naia Jackson na Derrick Jaxn wife of three years, togeda dem get 2 pikin dem.
She bin graduate from di Tuskegee University with Marketing Degree for 2011.
Tori be say di 30 year old be business woman.
Before her wedding she bin lose 34 kg afta tori say she bin suffer post-partum depression for di birth of her first daughter.
- America
- Marriage

Jennifer Lopez and Alex Rodriguez don split? See wetin we sabi
13th March 2021
Stingy Men Association of Nigeria- See how pipo dey relate wit di trend
15th January 2021
Top Tori
Multiple award-winning author Chimamanda Adichie lose one of her twin sons
6 hours wey don passWhy Rivers State Assembly wan impeach Govnor Fubara?
9 hours wey don passUS Immigration arrest and detain ex-Ghana finance minister wey dey face corruption charges
8th January 2026
Informate me

'God keep me for dia presence but I no know' – Anthony Joshua dey struggle wit coping afta crash
6 hours wey don pass
US stop help for Somalia
7 hours wey don pass
US seize Russian flag tanker wey dey linked wit Venezuela oil
7th January 2026
Some key events wey go happun for 2026
6th January 2026
Which kontri Trump dey eye afta Venezuela?
6th January 2026
Charges against Nicolás Maduro wey e plead not guilty to for US court
6th January 2026
Ebo Noah: From predicting end of di world to police detention
5th January 2026
Di one wey dem dey read well well
- 1US Immigration arrest and detain ex-Ghana finance minister wey dey face corruption charges
- 2Nigeria govment introduce new changes to Waec, Neco exams to stop malpractice
- 3Why Rivers State Assembly wan impeach Govnor Fubara?
- 4Multiple award-winning author Chimamanda Adichie lose one of her twin sons
- 5Nigeria don enta part of 34 kontris wey US ask visa bonds from, wetin be visa bonds?
Tag » How Old Is Derrick Jaxn Wife
-
Derrick Jaxn Wife Da'naia Jackson Wiki, Biography, Age, Height
-
Everything About Derrick Jaxn's Wife Da'Naia Jackson
-
Da'Naia Jackson Wiki: Derrick Jaxn Wife, Age, Job, Net Worth, Height
-
Derrick Jaxn: Age, Wife, Mistresses, Career, Memes, Net Worth
-
Derrick Jaxn Wife, Age, Height, Net Worth, Wiki, Relationship, Bio ...
-
Derrick Jaxn's Biography: Age, Net Worth, Wife, Controversies
-
Who Is Derrick Jaxn's Wife? Are They Still Together After Cheating?
-
Who Is Derrick Jaxn's Wife Da'Naia Jackson And Do They Have Kids?
-
Derrick Jaxn Has 2 Kids With Wife Da'Naia Jackson Who He ...
-
Derrick Jaxn: Wiki, Biography, Age, Family, Height, Career, Net ...
-
Who Is Derrick Jaxn? Wiki, Net Worth, Height, Biography, Age, Wife
-
Meet Derrick Jaxn , Wife , Da'Naia Jackson [ Biography ]
-
Why Derrick Jaxn's Wife Took Him Back After His Affair?